Lasmid & TML Vibez – Ghana Jollof Lyrics


Lasmid & TML Vibez - Sweet Songs 4 You
Lasmid & TML Vibez – Sweet Songs 4 You

Ghana Jollof Lyrics by Lasmid & TML Vibez

Chorus
Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby
Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby

Verse 1
Amina oh oh
Ẹlẹ ma sọ pe o to o
You dey burst my bolo
Shawty make we fire go oh
Make we fire go oh
Khadija oh oh (Khadija)
She dey different caliber oh (Caliber)
Dangerous animal (Animal)
Shawty make we carry go oh
Make we carry go

Pre-Chorus
This your bikini (ƆdÉ")
E dey kill dem (Bọbọ)
Twist your body like (Wọwọ)
O dun Ghanian (Jollof)
This your bikini (ƆdÉ")
E dey kill dem (Bọbọ)
Twist your body like (Wọwọ)
O dun Nigerian (Jollof)

Chorus
Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby
Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby

Verse 2
If them say I dey use you dey play na lie
If I lie to you I swear to God na die
Fine girl me I no dey kiss and tell akai
Hello I want chop wetin your mama dash you
Girl I was a killer when I saw you with my eyes
Closed and my mind opened in the sky
You covered all of the darkness with your light
For me that be why I say I no fit leave you
Khadijah oh
Woso ma me na nnÉ› mene wo oo
Pu wo to ma me ma me ndi wo oo mmm
Make we carry go o make we carry go oo

Pre-Chorus
This your bikini (ƆdÉ")
E dey kill dem (Bọbọ)
Twist your body like (Wọwọ)
O dun Ghanian (Jollof)
This your bikini (ƆdÉ")
E dey kill dem (Bọbọ)
Twist your body like (Wọwọ)
O dun Nigerian (Jollof)

Chorus
Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby
Jọ, woju mi my baby
Fe mano na menfe wo bi
Fe mano na menfe wo bi baby


Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.

Top Post Ad

Below Post Ad

Ads