FOLA – gokada Lyrics

FOLA – gokada Lyrics


FOLA - catharsis
FOLA – catharsis

gokada Lyrics by FOLA

Omo I go deliver go-kada

Even if you cheat on me, l won’t ba ja

She be screaming harder

And you know nobody badder

Omo I go deliver, deliver ah ah

Anu ni mori gba ah ah

She be screaming harder

Make I yarn you the matter

E getti one kele

O pe koro wa to wo

Nigba taba n sere

You know the vibes don’t dull

And if you need me

Omo emi mo n bo.

Ah furo to gbe

When you walking o n gbon

She be screaming harder


Post a Comment

0 Comments