ODUMODUBLVCK – VINICIUS Lyrics

ODUMODUBLVCK – VINICIUS Lyrics


Odumodublvck - Industry Machine
Odumodublvck – Industry Machine

VINICIUS Lyrics by ODUMODUBLVCK

Clear road

Shagba close that door

Close that door

Hehehehe

BLVCKSHEEP forever

BLVCKSHEEP for life

IZGAAJU till we KPEME ANTIWORLDGANGSTARS

GE Records

You get me

ODUMODUBLVCK

Clear road for the boss

I don go

I don come

I don chop

Dem never see returns

Jungle don mature

When she come

Dem say na wor win wor

Wor win wor

She wanna lick my lollipop

My pin pop

Why she Dey move like Vinicius (Vinicius)

Confuse us

Wor win wor (YEAH)

Wor win wor (chai)

Ngwon gwo special

ODUMODU your lyrics too get dagger

You be like warlord

ODUMEJEs partner (calm Dan)

Ragnar (badman)

My present kele be like LAGERTHA

Run sinner man

Run sinner man (Erin mus)

Gbes

Una never che Chung tin

This summer time

I’m drunk in a van (chuks)

I go enter pool party

Me and my men

We must run tag team (sweet p)

Bikini cute

Omo see bad bitch (aaaah)

She must do bad thing (praaa)

Kosi sympathy (baow)

Men don cluster (grr)

She dey spin like 4kerty

When she come

Dem say na wor win wor

Wor win wor

She wanna lick my lollipop

My pin pop (po po po po po)

Why she Dey move like Vinicius (grrr)

Confuse us

Wor win wor (sound alarm)

Wor win wor (chai)

I no need to wait for the waiter My p go surely bang (dribble am)

The mixer wey them get

Na heavy trash (carragher)

Their own dey rarely last

Od why you come here dey brag

My own berry blast

These fuckers think I’m arrogant

After I take the piss

I use my babe aura take handle man (gidigbam)

Her p small hesistance

Too many drip wey come her head

But she bury go am

Commot lip gloss from her birkin bag

(yiii)

Pink Hermes she take Dey waka round

Yaba ojuelegba

this flex is giving

Omo She is very proud

Kala this your babe na animal

Dem gather round

But na their funeral

BAD

She’s a keeper she dey track man (fuck)

E Be like she dey sell igbo for downtown

Commot her compass

With all her friends

Dem say na dem dey run town

Wor win wor (yiii)

Wor win wor

She wanna lick my lollipop

My pin pop (kala)

Why she Dey move like Vinicius (run run run run run)

Confuse us

Wor win wor

Wor win wor

Ngwon gwo special

ODUMODU your lyrics too get dagger

You be like warlord

ODUMEJEs partner (calm Dan)

Badman

My present kele be like LAGERTHA

blank

Post a Comment

0 Comments